Wt/pcm/Naija

< Wt‎ | pcm
Wt > pcm > Naija

Noun edit

  1. Naija na di nem of di kontri wey de West Afrika.
  2. Naija na di langwej wet di pipul of Naija dey spik.