Bissa (or Bisa (singular), Bisan, Bissanno (plural)), be Mande ethnic group wey dey south-central Burkina Faso, northeastern Ghana, de northernmost tip for Togo den northern Benin. Demma language, Bissa[1] be Mande language wey dey relate to, but no be same as, cluster of languages for de old Borgu Kingdom area insyd for Northeast Benin den Northwest Nigeria, wey dey include Busa, Boko, den Kyenga. Alternate name for de Bissa be Busansi wey de Mossi people dey use.
Daniel McFarland ein Historical Dictionary of Upper Volta dey refer to dem as "intrusive Mande wey dem settle for de area along de White Volta below Tenkodogo by 1300. Sum live across de border for modern northern Ghana den Togo. According to sum traditions, Rialle, wey be progenitor give de Nakomse line for Mossi rulers na he be Busansi."[2]
Dem be known sake of demma cultivation of peanuts. Traditionally, Bissa guy wey want court Bissa chick mo job for de chick ein mummy ein peanut field, den be able to provide de chick plus ein own peanut field if dem come marry.[3][4]
Dem divide Bissa for two major language groups insyd, dat be de Barka den Lerre. Dem further divide dem for several clans insyd. Each clan get ein name den appellation normally de Bissa dey bell dedaa. Dem dey use de application now as surname for Burkina Faso insyd.
Sum notable clans den de Bissa Tribe demma Appellations
De Clan | Appellations |
---|---|
Pagou | Nombre/Ziginni |
Gassuogou | Yaalah |
Tangari | Lengani |
Tangaré | Lingani |
Garango | Bambara |
Tunugu | Saare |
Bussim | Guerm/Guerne |
Sandugu | Zeba |
Lergu | Jinko |
Ziglah | Bandau |
Pakala | Billa |
Tuuro | Dabre |
Woono | Zaare |
Saawunno | Nyenni |
Chenno | Yabre |
Bura | Zuure |
Saarugu | Saare |
Muungo | Gamine |
Kayo | Gampine |
Bugula | Darga |
Gulagun | Nombone |
Yiringu | Galbane |
Lengi | Monnie |
Kadpugu | Yankini |
Ganni | Samandulugu |
Jangani | Guengane |
Bedega | Wandaago |
Leda | Zampaligidi |
Woono | Wango |
longa | Welgu/Keera |
Sasima | Daboni |
Zangila | Kidibari |
Kuu | Lenkoni |
Zaka | Boibani |
Hunzaawu | Zombra |
Bergu | Baara |
Nyaawu | Campaore |
Gulanda | Bayere |
leere | Zampoo |
Dansanga | Genni |
Somma | Zakaani |
Sominne | Senre/Sebene |
Gudu | Sewonner |
Sonno | Lembani |
Wargu | Bansi |
Tollah | Bansi |
Wanda | Gulla |
Dansanga | Genni |
Zhetta | Zesonni |
Koonteega | Yourda |
Bangu | Sambare |
Youngou | Gambo |
Gerrimah | Nyenni |
Kerimah | Ziigani |
Yakungu | Gengani |
Gangila | Nunkansi |
Kele | Gansani |
Tinga | Bidiga |
Bann | Zanni |
Dem divide de Bissa people for chao clans. Demma language dey differ small; primarily dialects be Barka, Lere, Ladda, Zeba, Gassuh.
Chao Bissa be Muslims. De Garango Circle demma Bissa dey mong de most representative for de north. De Garango township, wey dey form de center for de northern Bissa, remain independent, while de northwestern districts dey under de tutelage of de Mossi kingdom of Ouagadougou den de northeastern townships dey under de supervision of de Mossi kingdom of Tenkodogo. For Accra insyd, Ghana, sum of de establish den notable towns be Busanga line for de North Kaneshie area insyd wey dey de Okai Koi Constituency. Oda towns wey dem note demma Bissa people be Town Council line or Lartebiokorshie den Shukura for de Ablekuma Central Constituency insyd, den Nima for Ayawaso Central Constituency insyd. For Bissa demma tribes insyd, Linganis be de holder of both de political power den de mystical power. De person wey dey zuk de power no be de one plus de crown but de one wey dey give de crown. No body fit access de power den don de crown prior being mystically de Linganis for Tangare village for Garango wey dey de province of Boulgou (Burkina Faso) insyd. De Linganis be hunters den de ceremonial fig tree olus demma ancestors centenary hunting spear be visible now still near Tangaré mountain wey dey face Linganis demma familial house. Bissas dey live plus demma ancestors wey dem bury for demma house ein front so say dem go honor dem. Dem dey dig Bissa demma burial sites for de shape of traditional building insyd but underground plus small hole for de body ein entrance wey de person wey he go receive de body go lay am so say he go rest. Dem go fit bury chao people for de same familial grave insyd. Dem dey cover de grave ein entrance plus clay vase wey dem fit comot for future burial. Barso na he be hunter be de ancestor give de Bissas.
References
- ↑ Lewis, 2009
- ↑ McFarland, 1978
- ↑ An actual member of the Bissa tribe - which is probably a better source than any book written by Western scholars. There is not much information on the Bissa tribe at all in the literature.
- ↑ https://www.modernghana.com/news/661782/busanga-community-unveils-devt-plan.html
Read further
- Bissa language for Ethnologue (18th ed., 2015) (dem require subscription)
- McFarland, Daniel Miles (January 1978). Historical Dictionary of Upper Volta. Metuchen, New Jersey Scarecrow Press. ISBN 978-0-8108-1088-4.
- https://www.fichier-pdf.fr/2013/09/27/livre-d-apprentissage-de-langue-bissa-2/