Betty Acquah (dem born am 20 March 1965) be Ghanaian feminist painter. She dey use de techniques of pointillism, oil painting den acrylic.[1][2]
Ein early life den education
She be native of Cape Coast wey dey Ghana, she spent part of ein school for Wesley Girls' Senior High School den Holy Child School. Wey she further go Kwame Nkrumah University of Science den Technology wer she obtain master's degree for Visual Arts insyd wer she dey specialize for painting insyd. She san complete professional arts course for Tokyo School of Art for Japan.[3]
Ein career
Acquah dey work for seven years for de art gallery of de Center for National Culture wey dey Accra wey she dey curate exhibitions for Berj Art Gallery from 2002 dey go 2005. She be member of Ghana Association of Visual Artists.[4] For June 2019 insyd, she talk for sam interview insyd plus Newsday BBC say she dey hope say she go open sam national art gallery for Ghana.[5]
Acquah exhibit ein body for Ghana, Nigeria, de United Kingdom, India, Germany, Spain, Japan den de United States.[6]
Ein work dey highlight de Ghanaian women wey she dey see as de "unsung heroes of de republic of Ghana".
References
- ↑ http://www.kuaba.com/portfolio-item/betty-acquah/
- ↑ https://steemit.com/art/@tommytwohats/ghanaian-dancers-by-betty-acquah-20171231t164838680z
- ↑ https://www.mtls.ca/issue17/art/
- ↑ https://www.berjartgallery.com/artists/betty-acquah/
- ↑ https://www.bbc.co.uk/programmes/p06ytn1m
- ↑ https://www.berjartgallery.com/artists/betty-acquah/