Wp/gpe/Barbara Mensah

< Wp‎ | gpe
Wp > gpe > Barbara Mensah

Barbara Mensah be British judge of Ghanaian descent. She be de first circuit judge give African origin for England den Wales as dem appoint am give South Eastern Circuit for 2005 insyd. She dey sit for de Crown Court for Luton wey dey England as at October 2016.[1][2][3]

Barbara Mensah
human
Sex or genderfemale Edit
Country of citizenshipGhana Edit
Given nameBarbara Edit
Family nameMensah Edit
Date of birth6 March 1959 Edit
Languages spoken, written or signedEnglish Edit
Occupationjudge Edit
Educated atUniversity of Wales, City, University of London, Queen Mary University of London Edit
ResidenceLondon Edit

Ein early life

Dem born Mensah for Ghana, wey she be de daughter of sam business magnate. She stay for Ghana til six years before she move go United Kingdom. Na she be de first university graduate from ein family.[4]

Ein education

Mensah study Philosophyfor de University of Wales for Swansea before she train as barrister.[2] Na she san be alumna give City University London den Queen Mary University London, wey dem both dey London.[4]

Ein career

Dem call Mensah to de Bar for Lincoln's Inn for 1984 insyd. Early on for ein career insyd, she work for private sector wey she move on go sit for Financial Services Tribunal. She cam make interested for further judicial work insyd. Dem appoint am as recorder for 2003 insyd. Dem appoint am as circuit judge give de South Eastern Circuit for 2005 insyd wey she be de current (2016) circuit judge give Luton Crown Court, de first woman of African descent wey attain dat position.[5] Dem award as juris Doctor degree for 2015 insyd by City, University of London wey dem take acknowledge am secof ein contribution for de law profession insyd.[4]

Mensah assert de need say she go see talented women den other minorities for de bench wey dey serve as role models give lawyers, wey she state say "just as ebi very important give de public - society at large - for see say diverse dey judiciary insyd wey ebi also important give de profession".[2]

References

  1. http://sittingbull1845.blogspot.com/2014/04/black-social-history-afro-british-judge.html
  2. 2.0 2.1 2.2 http://news.bbc.co.uk/2/hi/uk_news/7935741.stm
  3. https://www.independent.co.uk/news/uk/home-news/outrage-over-man-jailed-for-court-picture-on-blackberry-2362477.html
  4. 4.0 4.1 4.2 http://www.city.ac.uk/news/2016/jan/hh-judge-barbara-mensah-awarded-honorary-degree
  5. http://www.blackletterlawpublication.com/profile/barbara-mensah-2