Asuogyaman District be one of de thirty-three districts wey dey Eastern Region for Ghana insyd.[1] Dem originally create am as sam ordinary district assembly for 1988 insyd, wey dem create am from de former Kaoga District Council. De district assembly dey de eastern part of Eastern Region wey Atimpoku be ein capital town.[2]
Inception | 1988 ![]() |
---|---|
Country | Ghana ![]() |
Capital | Atimpoku ![]() |
Located in the administrative territorial entity | Eastern Region ![]() |
Coordinate location | 6°12′14″N 0°4′48″W ![]() |
Shares border with | Ho West District, North Tongu District, Lower Manya Krobo Municipal District, Upper Manya Krobo District, South Dayi District ![]() |
Official website | http://asuogyaman.ghanadistricts.gov.gh/ ![]() |

Akosombo Dam
Asuogyaman District be de location of sam hydroelectric dam wey dey South Ghana insyd, de Akosombo Dam, dey de town of Akosombo. Additionally, de district get sam very notable tourist sites apart from se Akosombo Dam, wey dey include Dodi Island, Akosombo Port den Dodi Princess wey dey take tourists for cruise top. De District get sam beautiful hotels lyk Volta Hotel, Afrikiko River Resort, den De Royal Senchi.
-
De Akosombo hydroelectric dam wey dey spill water from de spillway.
-
De Akosombo hydroelectric dam, wey you dey see from Volta Hotel, de most noted hotel wey dey overlook de Akosombo Dam.
-
De Akosombo hydroelectric dam ein floodgates.
List of settlements
Settlements of Asuogyaman District | |||
No. | Settlement | Population | Population year |
---|---|---|---|
1 | Aboasa | ||
2 | Anyansu | ||
3 | Abomanyaw | ||
4 | Akosombo | ||
5 | Akwamufie | ||
6 | Anum | ||
7 | Apeguso | ||
8 | Asikuma | ||
9 | Atimpoku | ||
10 | Boso | ||
11 | Frankadua | ||
12 | Gyakiti | ||
13 | Labolabo | ||
14 | New Adjena | ||
15 | New Akrade | ||
16 | New Senchi | ||
17 | Old Senchi | ||
18 | Pupuni | ||
19 | South Senchi |
Sources
References