De Ashanti Region dey locate for de south Ghana insyd wey ebe de third largest of 16 administrative regions, wey dey occupy total land surface of 24,389 km2 (9,417 sq mi) or 10.2 percent of de total land area for Ghana. For population, however, ebe de most populated region wey get population of 4,780,380 according to de 2011 census, wey dey account for 19.4% of Ghana ein total population. De Ashanti Region be known for ein major gold bar den cocoa production. Kumasi be de ein largest city den regional capital.
Continent | Africa ![]() |
---|---|
Country | Ghana ![]() |
Capital | Kumasi ![]() |
Located in the administrative territorial entity | Ghana ![]() |
Coordinate location | 6°45′0″N 1°30′0″W ![]() |
Legislative body | local government ![]() |
Located in time zone | Greenwich Mean Time ![]() |
Language used | Asante ![]() |
Economy of topic | economy of Ashanti ![]() |




Geography
Location and size
Ashanti Region dey Ghana insyd. E dey between 0.15W and 2.25W longitudes, and 5.50N and 7.46N latitudes. E share ein border plus six oder regions wey be Bono, Bono East and Ahafo for north, Eastern for east, Central for south and Western for southwest. E get 27 districts wey dem get demma own District Chief Executive wey dey lead dem.
Tourism
Parks
- Bobiri Forest Butterfly Sanctuary
- Bomfobiri Wildlife Sanctuary
- Digya National Park
- Kogyae Strict Nature Reserve
- Owabi Forest Reserve and Bird Sanctuary
Recreation areas
- Centre for National Culture
- Rattray Park
Historic sites
- Komfo Anokye Sword site
- Manhyia Palace Museum
- Kumasi Fort and Military Museum
- Armed Forces Museum
- de Prempeh II Jubilee Museum
- de Asante Traditional Buildings
- Yaa Asantewaa Museum
Festivals
Plenty festivals dey wey dem dey celebrate for Ashanti Region. de main ones be Akwasidae and Adae Kese. Dem be religious festivals wey dem Akan ethnic group people dey celebrate. Ashanti people dey plus dem. Dem dey celebrate to remember leaders and heroes wey don pass. Even though say dem don die, dem dey believe say demma spirit still dey alive and dey put mind for wetin dey happen for life insyd.
- Papa Festival
- Kente Festival
- Yaa Asantewaa Festival
- Mmoa Nni Nko Festival
- Nkyidwo Festival
Oder tourist attractions
Demographics
Population
De center of population for Ashanti Region be Kumasi Metropolitan District. According to 2000 census, de region get population of 3,612,950, e be say na de most populous region, but demma density (148.1 per square km) no reach Central (162.2/km2) Region.[1] Majority of Ashanti region people be Ethnic Akans and citizens by birth (94.2%) wey five percent be naturalized Ghanaians. Smaller people (5.8%) come from outside Ashanti and Akanland or Ghana, wey dem mostly come from de five English-speaking countries of ECOWAS and 2.1 per cent from oder African countries. Non-African people wey dey live for de region be 1.8 per cent of de total population. Akans be de main ethnic group for de region, represent 94.2% of citizens by birth. High proportion (82.9%) of de Akan population be Ashanti people.[2]
Transport
Ashanti Region get Kumasi Airport wey dey handle domestic flights. Five national highways wey be N4, N6, N8, N10 and N6, and some regional highways like R52 and R106 dey serve de region. De N6 go connect Kumasi go Kwame Nkrumah Circle through Nsawam and N4 go Accra. de region dey connect to Central Region with N8 and N10, dem both dey start from Yemoransa for Central Region. De N10 go connect de regional capital, Kumasi.
Education
Senior high schools
- Tweneboah Kodua Secondary School- Akyerema(TKSS)
- Dadease Senior High School, Dadease
- Akomadan Senior High School, Akomadan
- Dompoase Senior High School, Dompoasi
- Afia Kobi Ampem Girls (Royal AKAGSHS)
- Adanwomase SENIOR High School (ADASS)
- Agogo State College, Agogo Asante-Akyem
- Agona SDA Senior High School, Agona
- Anglican Senior High School, Kumasi
- Asanteman School (Real Assas)
- Bankoman Senior High School[3]
- Osei Tutu Senior High School (OT)
- Bekwai SDA Senior High School
- Ghana Armed Forces Secondary Technical School
- Beposo Senior High School, Beposo
- Collins Secondary Commercial School, Agog o Asante-Akyem
- Effiduase Senior High School, Effiduase
- Ejisuman Senior High School, Ejisu
- Ejuraman Senior High School, Ejura
- Fomena T.I. Ahmadiyya Senior High School, Adansi
- Jachie-Pramso Senior High School (Formerly MIGHTY JAPASS)
- Komfo Anokye Senior High School, Wiamoase
- Kumasi Academy, Asokore-Mampong, Kumasi
- Kumasi Girls Senior High School
- Kumasi Wesley Girls High School
- Kumasi High School
- Obuasi Secondary Technical School (O.S.T.S)
- Wesley Senior High School (WEHIS), Bekwai
- Adventist Senior High School (ADASS), Bantama
- Ofoase Kokoben Senior High School (OFKOSS)
- Adventist Girls Senior High School (ADGISS), Ntonso
- Opoku Ware Secondary School, Kumasi
- St. Louis Senior High School, Oduom
- Nkawie Secondary Technical School
- Oppong Memorial Senior High School
- Osei Kyeretwie Senior High School, Kumasi
- Prempeh College, Kumasi
- Prince of Peace Girls Senior High School, South Suntreso, Kumasi
- Bonwire Senior High Tech. School
- St Joseph Senior High School (Ehuren)
- St. Monica's Senior High School, Mampong
- Amaniampong Senior High School, Mampong
- T.I. Ahmadiyya Senior High School, Kumasi
- T.I. Ahmadiyya Girls' Senior High School, Asokore
- Jacobu Senior High School, Jacobu
- Juaben Senior High School, Juaben
- Yaa Asantewaa Girls' Senior High School, Tanoso
- Kumasi Senior High Technical School, (K.S.T.S)
- Tepa Senior High School, Tepa, (GREAT TESS)
- Mabang Senior High School, Mabang
- Aduman Senior High School,(Admass) Aduman
- Dwamena Akenten Senior High School,(DASS) Offinso
- Konongo-Odumasi Senior High School
- Al-Azhariya Islamic Senior High School, (AZASS) Old tafo, Kumasi
- Islamic Senior High School,(I-Sec), Abrepo
Higher education
Ashanti Region get three public universities. On top of that, plenty private universities and university colleges dey scatter all over de region.
Universities
- Kwame Nkrumah University of Science and Technology, Kumasi
- Ghana Baptist University College, Kumasi
- Spiritan University College, Ejisu
- Garden City University College, Kenyasi, Kumasi
- Akenten Appiah-Menka University of Skills Training and Entrepreneurial Development (formerly Kumasi Campus of University of Education, Winneba)
- National Institute Of Information Technology, Kumasi Campus NIIT
- Kumasi Technical University, K-Poly
- IPMC, Kumasi Campus
- Akrokerri College of Education
- St. Monica's College of Education, Mampong
- Christian Service University College, Odeneho Kwadaso
- Wesley College of Education
- St. Louis College of Education
- Akenten Appiah-Menka University of Skills Training and Entrepreneurial Development (formerly Mampong Campus of University of Education, Winneba)
- Mampong Technical College of Education (MAMTECH)
- S.D.A. College of Education, Agona
Healthcare
- Manhyia Hospital
- Kwadaso SDA Hospital
- Komfo Anokye Teaceing Hospital
- Kwame Nkrumah University of Science and Technology Hospital
- Kumasi South Hospital
- First care Hospital
- Tafo Government Hospital
- Suntreso Government Hospital
- West End Hospital
Sports
- Asante Kotoko F.C.
- Ashanti Gold SC
- King Faisal Babies F.C.
- New Edubiase United
Demma main stadium bi Kumasi Sports Stadium
Administrative divisions
De political administration for Ashanti Region be through local government system. Under dis system, de region dey divided into 43 MMDA's (wey be 1 Metropolitan, 18 Municipal and 24 Ordinary Assemblies).[4] Each District, Municipal or Metropolitan Assembly, get ein Chief Executive den MP wey go run am, dem go represent de central government but dem get authority from Assembly wey de presiding member wey dem elect from among de members go lead. de MMDA's increase from 10 to 18 in 1988, den from 18 to 21 for 2004 , den from 21 to 27 for 2008, den from 27 to 30 for 2012 and recently from 30 to 43 for 2018. De current list dey as follow:
District | Capital | Constituency | Member of Parliament | Party |
---|---|---|---|---|
Adansi Asokwa | Adansi Asokwa | Adansi-Asokwa | Kobina Tahir Hammond | NPP |
Adansi North | Fomena | Fomena | Andrew Asiamah Amoako
(Second Deputy Speaker) |
IND |
Adansi South | New Edubiase | New Edubease | Adams Abdul Salam | NDC |
Afigya Kwabre North | Boamang | Afigya Kwabre North | Collins Adomako-Mensah | NPP |
Afigya Kwabre South | Kodie | Afigya Kwabre South | William Owuraku Aidoo | NPP |
Ahafo Ano North Municipal | Tepa | Ahafo Ano North | Suleman Adamu Sanid | NPP |
Ahafo Ano South East | Dwinyame / Adugyama | Ahafo Ano South East | Francis Manu-Adoabor | NPP |
Ahafo Ano South West | Mankranso | Ahafo Ano South West | Kwaku Adu Johnson | NPP |
Akrofuom | Akrofuom | Akrofuom | Alex Blankson | NPP |
Amansie Central | Jacobu | Odotobri | Emmanuel Akwasi Gyamfi | NPP |
Amansie West | Manso Nkwanta | Manso Nkwanta | George Kwabena Obeng Takyi | NPP |
Amansie South | Manso Adubia | Manso Edubia | Frimpong Yaw Addo | NPP |
Asante Akim Central Municipal | Konongo | Asante Akim Central | Kwame Anyimadu - Antwi | NPP |
Asante Akim North | Agogo | Asante Akim North | Andy Kwame Appiah-Kubi | NPP |
Asante Akim South Municipal | Juaso | Asante Akim South | Kwaku Asante-Boateng | NPP |
Asokore Mampong | Asokore Mampong | Asawase | Muntaka Mohammed Mubarak (Minority Chief Whip) | NDC |
Asokwa Municipal | Asokwa | Asokwa | Patricia Appiagyei | NPP |
Atwima Kwanwoma | Twedie | Atwima-Kwanwoma | Kofi Amankwa-Manu | NPP |
Atwima Mponua | Nyinaein | Atwima Mponua | Isaac Kwame Asiamah | NPP |
Atwima Nwabiagya Municipal | Nkawie | Atwima-Nwabiagya South | Benito Owusu Bio | NPP |
Atwima Nwabiagya North | Barekese | Atwima-Nwabiagya North | Emmanuel Adjei Anhwere | NPP |
Bekwai Municipal | Bekwai | Bekwai | Joseph Osei-Owusu(First Deputy Speaker) | NPP |
Bosome Freho | Asiwa | Bosome-Freho | Akwasi Darko Boateng | NPP |
Bosomtwe | Kuntanse | Bosomtwe | Yaw Osei Adutwum | NPP |
Ejisu Municipal | Ejisu | Ejisu | John Ampotuah Kumah | NPP |
Ejura Sekyedumase Municipal | Ejura | Ejura-Sekyedumase | Muhammad Bawah Braimah | NDC |
Juaben Municipal | Juaben | Juaben | Ama Pomaa Boateng | NPP |
Kumasi Metropolitan | Kumasi | Bantama | Francis Asenso -Boakye | NPP |
Manhyia North | Akwasi Konadu | NPP | ||
Manhyia South | Matthew Opoku Prempeh | NPP | ||
Nhyiaeso | Stephen Amoah | NPP | ||
Subin | Eugene Boakye Antwi | NPP | ||
Kwabre East Municipal | Mamponteng | Kwabre East | Francisca Oteng Mensah | NPP |
Kwadaso Municipal | Kwadaso | Kwadaso | Kingsley Nyarko | NPP |
Mampong Municipal | Mampong | Mampong | Kwaku Ampratwum-Sarpong | NPP |
Obuasi East Municipal | Tutuka | Obuasi East | Patrick Boakye-Yiadom | NPP |
Obuasi Municipal | Obuasi | Obuasi West | Kwaku Agyemang Kwarteng | NPP |
Offinso Municipal | Offinso | Offinso South | Augustine Collins Ntim | NPP |
Offinso North | Akomadan | Offinso North | Isaac Yaw Opoku | NPP |
Oforikrom Municipal | Oforikrom | Oforikrom | Emmanuel Marfo | NPP |
Old Tafo Municipal | Old Tafo | Old Tafo | Vincent Ekow Assafuah | NPP |
Sekyere Afram Plains | Drobonso | Sekyere Afram Plains | Alex Adomako-Mensah | NDC |
Sekyere Central | Nsuta | Nsuta-Kwamang | Adelaide Ntim | NPP |
Sekyere East | Effiduase | Afigya Sekyere East | Mavis Nkansah Boadu | NPP |
Sekyere Kumawu | Kumawu | Kumawu | Philip Basoah | NPP |
Sekyere South | Agona | Effiduase-Asokore | Nana Ayew Afriyie | NPP |
Suame Municipal | Suame | Suame | Osei Kyei Mensah Bonsu (Majority Leader)[5] | NPP |
Famous native citizens
- General I. K Acheampong, former Head of State of Ghana, Taabuom, Atwima
- General Akwasi Amankwaa Afrifa, former Head of state, Krobo, Asante-Mampong
- Dr. J.H. Frimpong-Ansah, former Governor of Bank of Ghana, Asante-Mampong
- Yaw Manu-Sarpong, former Deputy of Bank of Ghana, Asante-Nsuta
- Joseph Yaw Manu, politician, Asante-Nsuta
- Victor Owusu, former leader and Presidential candidate of the Popular Front Party, Asante-Agona
- Professor Albert Adu Boahen, leader and Presidential candidate of the New patriotic Party and renowned historian, Asante-Juaben
- Abdul Karim Tanko Razak, former best footballer of Africa, Kumasi
- Alhaji Ibrahim Kwabena Antwi, an academic and first librarian of University for Development Studies, Tamale, Asante-Nsuta
- Samuel Opoku-Nti, footballer, Kumasi
- Kwasi Appiah, footballer and coach of the Ghana National Football Team, the Black Stars, Asante-Bekwai
- Bishop Obinim, Christian occultist, Kumasi
- Ohene Kakari, athlete, Kumasi
- Chelsea Sarpong, Business woman, Kumasi
- Hannah Afriyie, athlete, Ejisu
- Emmanuel Tuffour (Koora) athlete, Kumasi
- Gerald Asamoa, footballer, Germany National Football Team, Asante-Mampong
- Maulvi Abdul Wahab Adam, Islamic cleric and scholar and former Head and Missionary-In-Charge of Ahmadiyya Movement in Ghana, Adansi-Fomena
- Kojo Safo Kantanka- Asante Bekwai
- Daddy Lumba, highlife musician -Asante Nsuta
- Nana Ama McBrown Actress -Kumasi
- Sam Otis Brefo Financial Consultant Nsuta/Abonkosu
References
- ↑ https://web.archive.org/web/20100828113236/http://ghanadistricts.com/region/?r=2&sa=12
- ↑ https://web.archive.org/web/20100828113226/http://ghanadistricts.com/region/?r=2&sa=10
- ↑ https://ges.gov.gh/wp-content/uploads/2020/08/SHSTVET_SCHOOLS.pdf
- ↑ http://www.ghanadistricts.com/Home/Region/1
- ↑ https://www.parliament.gh/mps?leadership