Akumaa Mama Zimbi, alias Dr. Joyce Akumaa Dongotey-Padi,[1] be Ghanaian television den radio broadcast journalist, women's rights activist, blogger, marriage counselor, den actress for Ghana. People know Akumaa secof how she dey express "Medaase" (Thank you). De way she dey wear ein headgear wey edey make am distinct as Akumaa brand. Ebi known say ein poppy be policeman wey ein husby be businessman wey dem marry for over twenty-four years.
Sex or gender | female ![]() |
---|---|
Country of citizenship | Ghana ![]() |
Given name | Joyce ![]() |
Family name | Padi ![]() |
Date of birth | 20. century ![]() |
Place of birth | Ghana ![]() |
Languages spoken, written or signed | English, Twi ![]() |
Occupation | journalist, actor, activist ![]() |
Educated at | Ghana Institute of Journalism, Krobo Girls Senior High School ![]() |
Work period (start) | 1990s ![]() |
Official website | http://www.mamazimbi.org/ ![]() |
Ein early life den education
Dem born Akumaa for 25 November. She attend Krobo Girls Senior High School. She further go Ghallywood Academy of Film Acting. She sanso go de Ghana Institute of Journalism.[1]
Ein life matter
Akumaa be Christian. She marry plus 6 kiddies.[1]
Ein awards den recognition
Radio and Television Personalities Awards Radio Development Show Host Of de Year 2019-2020.[2]
She get two National Awards.[3]
Filmography
- Cantata
References